Lirik lagu
Mr Musky
Video tidak tersedia untuk diputar di halaman ini. Lirik dan informasi lagu tetap tersedia.
Cari video di YouTube.
JNR ELDER
[Intro]
(Mm-hmm)
Toryye (Mm-hmm)
How far? Anything I talk? (Mm-hmm)
Make sure say you dey do wetin? (Mm-hmm)
You dey do wetin? (Mm-hmm)
Ṣe, na Musky you dey do before? (Mm-hmm)
Ah, sorry, you still dey do am now? (Mm-hmm)
Ah, you first dey do backup before? (Mm-hmm)
Ah, backup never, backup never (Mm-hmm)
You dey do Elon before, abi? (Mm-hmm)
Abi na backup you dey do before? (Mm-hmm)
Backup don give you wetin you no know (Mm-hmm)
Ah, ó yá, backup your backup, your backup (Mm-hmm)
Ah, Mr. Musky (Mm-hmm)
How far? Forget Mr. Musky (Mm-hmm)
Anything wey you do, Musky, ah (Mm-hmm)
[Chorus]
Before this guy give himself Musky
You know how many BTC dey wallet?
Dem dey collect BTC daily
All the Musky wey dey pack am
All the spiritual Elon Musk (Musk?)
Elon-lon-lon-lon-lon-lon
Ó yá, Mr. Musky, [?]